Get it on Google Play

Whiskey - Ice Prince ft Sunny Nneji + Lyrics

Updated Wednesday 15 October 2014 11:51
Rose
Hennessy
Me I no dey see my enemies
Rose…aii..aii
Iceprince Zamani
Sammy Gyang hey
Wanchan guy
Dan iskan guy

Did you know? You can comment on this post! Just scroll down

Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai

Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
Help me say

Ah two thousand and four Bolaji was the main guy
My nigga no dey ever comot with the same tie
Fly nigga, cool Cat wey dey make friends
If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense
In two thousand and five Bolaji don dey finish school
The graduation party bad, omo pretty cool
See the girl, them a dress like Beyonce
If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey?
In two thousand and eight Bolaji don dey come Lag
He don dey roll among the niggas wey dey form swag
He don dey chill among the niggas wey dey pop pass
Last thing wey I hear was he was buried in a compound
Damn

Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai

All say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back 

I used to know a pretty lady called Elizabeth
She been dey jand and me I never get my Visa yet
I been dey see am like the apple of my eye
Any nigga come around and we go battle till we die…yes
If na my Lizzy, omo na she wey dey come first
And I’m attracted to the booty in the long dress
So if na catwalk
When she go the Plaza
Lizzy go dey waka like say na her Papa get the complex
E never tey wey Lizzy travel go America
And then I realised America was very far….yes
All of a sudden Lizzy dey nack all the towns men
Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement 

Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say

 

 

Verse – Sunny Neji
Aiiya mamama eh
Mamamama eh
Mamamama eh
Mama
Aii yai yai yai
Nobody dey go there come back
You better think well and turn back
This world na only one way
Aii yai yai yai
Many people dem don go
Where dem dey?
We no know
Leaving all their dreams behind
Hey
Aii yai yai yai
Aiiya mamama eh
Mamama eh
Mamamama eh
Mama eh 

Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say

My generation
My generation
We take a girl to the room and we tell her
Baby undress yourself
YOLO
Brother YOLO no dey bring life back
True story
What an elder sees sitting down
You know the rest 

Video Posted 9 Years ago. You can post your own videos and it will be published for free. No Registration is required! But we review before publishing! Click here to get started

Love This? Share It!

One Favour Please! Subscribe To Our YouTube Channel!

468k

Cook Amazing Nigerian Dishes, Follow Adorable Kitchen YouTube Channel!

1.1m

Like us on Facebook, Follow on Twitter

React and Comment

Click Here To Hide More Posts Like This

Watch and Download Free Mobile Movies, Read entertainment news and reports, Download music and Upload your own For FREE. Submit Your Content to be published for you FREE! We thrive on user-submitted content! But we moderate!

Get it on Google Play
Attention
We use cookies to serve you better. We have to let you know this in accordance with EU laws. You accept our terms and conditions by using this platform. Please Click on the OK button below to hide this message