Get it on Google Play

DOWNLOAD Davido - FEM (With Lyrics)

Updated Thursday 10 September 2020 21:38
DOWNLOAD Davido - FEM (With Lyrics)
Nigerian music legend and award-winning singer, Davido makes a return to social media as he drops off his highly anticipated single "Fem".

Did you know? You can comment on this post! Just scroll down

This comes as his first song in 3 months following the release of D&G video months back.

Intro
Dapche Killin this one
Baddest!

[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem! (Baddest)!

Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem! (I’m the baddest)

Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty
Just call me,
You wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
Aahh Haan ahn

You wey dey find the pitty
Tell Odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG

[Pre-Chorus]
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
Make una tell am to call me
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ahn

[Chorus]
Why them come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Why them come dey para, para, para?
Para for me
Na why 30BG we go para, para, para
Dem go para for you o

[Verse 2]
Before the, before the matter get serious
Before the, whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t stay too much
‘Cause if you say too much, I fit to run up on you

You see say I get fans wey dey para gan
You see say my own G pass G-Wagon
My nigga, I send trains, not tweet staff
I get men, I no dey gather boys

I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

[Pre-Chorus]
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
Make una tell am to call me
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ahn

[Chorus]
Why them come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me

Para, para, para
Para for me

Outro
Dapche Killin this one


Click here to Download this Music/Audio

Stream online instead
If link is broken, please report to us via contact page

Audio Posted 3 Years ago. You can post your own music and it will be published for free. No Registration is required! But we review before publishing! Click here to get started

Love This? Share It!

One Favour Please! Subscribe To Our YouTube Channel!

468k

Cook Amazing Nigerian Dishes, Follow Adorable Kitchen YouTube Channel!

1.1m

Like us on Facebook, Follow on Twitter

React and Comment

Click Here To Hide More Posts Like This

Watch and Download Free Mobile Movies, Read entertainment news and reports, Download music and Upload your own For FREE. Submit Your Content to be published for you FREE! We thrive on user-submitted content! But we moderate!

Get it on Google Play
Attention
We use cookies to serve you better. We have to let you know this in accordance with EU laws. You accept our terms and conditions by using this platform. Please Click on the OK button below to hide this message